Sunday 1 May 2016

Final (Baba Nla) by Wizkid Lyrics



Legendary beat le le legendary beat
legendary beat le le legendary beat
I get girl for my yard wey get big big backa
wey dey make me feel amazing gal
I get one wey dey give me things i need ahhn
I get one wey dey make me feel nice she slow, dats why I no fit leave am gal
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
I get one wey dey want give me kiss nd leave am aaahn My girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh
All of d girls go do anytin for my love
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire eh e eh All of d boys go do anytin for d money
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
dem dey dance to my music, dem show me love Girls wanna touch, wanna love, dem want to love me You knw say I gat one life, make I live am Now see me I don dey chop life eh
I give am wat she neeeeed
But my gbedu is final, d girl dem like wear designer wizzy baby kill d beat, I no dey tire wen d gbedu drop for the club is final oh u oh My girl dey make me lose my mind eh My girl dey make me lose my mind eh
Say my gbedu is final, wen me drops everybody no dey tire eh e eh
anoda girl I no dey seeee But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won My girl wear designer, everytin wey I give am final eh r eh I no like wahala, oh wizzybaby baba nla won Who's gat the key to my beemer
But my gbedu is final, wizzy baby baba nla won
I say who am I, d girls dem shuga call me d girl dem shuga, no one badder, number one no one madder Say who's gat d key to my limo I say who am I, d girl dem daada, call me d girl dem daada, I run everytin don daada eh ee
Say my gbedu is final, wen me drop everybody no dey tire
my girl wear designer, everytin wey I give am final eh e eh
I no like wahala, oh wizzy baby baba nla won

No comments :

Featured post

Wire Room (2022) DVD COVER HD Quality

(Action. Thriller)  Shane Mueller is a Homeland Security agent who runs the Wire Room, a high-tech command center surveilling the most dange...